This life easy sha. You see guys wey dey hustle like workaholics, dem no fit even notice money. But you see the smooth operator? Him dey live life large. Na so we know say "Clear Road Men Dey (Money Na Water)". Since https://9jamix.com.ng/songs/mendey.html